Full CSS Programming Course in Pidgin

Pubblicato il: 21 ottobre 2025
sul canale di: CodeSwitch NG
772
31

CSS from Scratch – Pidgin Tech Series

Wetin you go learn:

This course go teach you how to build simple websites using CSS — the main block wey every website dey start from. We go break everything down in simple Pidgin English wey anybody fit understand. Even if you never touch code before, no wahala — we dey start from ground zero.

You go learn:

✅ Wetin be CSS
✅ How to write CSS
✅ How to structure your page like pro
✅ All explained in street-level Pidgin wey go sweet you

Who fit join:

Total beginner wey wan enter tech

People wey don tire to watch confusing tutorials

Anybody wey sabi read small and wan use Pidgin learn better skill.

⭐️ Course Contents ⭐️
(00:00:00) Chapter 1 - Intro & Getting Started
(00:07:16) Chapter 2 - CSS Selectors
(00:18:21) Chapter 3 - CSS Typography & Colors
(00:29:01) Chapter 4 - Box Model
(00:38:19) Chapter 5 - Layout
(00:48:14) Chapter 6 - CSS Flexbox: Display Flex
(01:07:38) Chapter 7 - CSS Grid: Display Grid
(01:26:12) Chapter 8 - Responsive Design
(01:42:22) Chapter 9 - What's Next?

💻 Code: https://github.com/codeswitchng/CSS-L...


In questa pagina del sito puoi guardare il video online Full CSS Programming Course in Pidgin della durata di ore minuti seconda in buona qualità , che l'utente ha caricato CodeSwitch NG 21 ottobre 2025, condividi il link con amici e conoscenti, su youtube questo video è già stato visto 772 volte e gli è piaciuto 31 spettatori. Buona visione!